The extraordinary and exceptional Song writer, motivational speaker, instrumentalist and a counselor, Mr. Fredaline Ibobo aka BobFred, who bases in Obudu, Cross river state formally discharge his Debut single titled: "E Go Better"
The artist's blogger additionally convey what needs be towards the joy and space of progress with a thankful heart this tune is being sang.
Download and share.
Download Now
Lyrics.
Eh..........
E go better x4
E go better eh...........eh
Verse 1.
Many years ago
Back then in my yard
I use to hawk for streeti
Make I geti food to chop
I go dey trek North, South, East and West
Looking so dirty no cloths to wear
See mama told me you are a blessing
Sey everything wey dey happen na for reason yea..
So make you no cry
Forget about your worries one day... E go Better
Chorus.
If you see food chop..
E go better
Abi you no see to chop..
E go better
E no matter wetin dem talk
E go better
One day....E go better
One day....E go better ehh..eh
(X2)
Verse 2.
A word is enough for the wise
If u no work you no go chop ooo
No food for lazy man my brother, my sister
Dey one wey you hustle na ur own brother
See this life we live everybody for him lane
E no easy for shizeeh
Success doesn't come easy.
Chorus..
If you see food chop..
E go better
Abi you no see to chop..
E go better
E no matter wetin dem talk
E go better
One day....E go better
One day....E go better ehh..eh
(X2)
Sheh na okada you dey ride
E go better
Abi na kekenapep
E go better
Sheh na money you want
E go better
One day.... E go better
One day.....E go better eh..eh
Sheh na wife you dey find
E go better
Abi na husband you dey find
E go better
Shebi na job you dey find
E go better
One day..... E go better
One day.....E go better ehh...eh
Outro.
One day, one day...
E go better...
Dis one na true story
E no easy for shizeeh ah
No food for lazy man o.o
Tags
Gospel